Tuface & Annie Idibia Celebrate 6th Wedding Anniversary


''Since dem born me....i never LOVE person the way wey i LOVE you ooooooo...
Lost For Caption... But i dey come back !!! This man ehennnnnnnnnnnnn I WILL BE TOTALLY LOST WITHOUT YOU .. Happy ANNIEversary ! #6YearsStronger @official2baba''